Lagu lain dari Burna Boy
Deskripsi
Raja Singa: Hadiah
Komposer, Penulis Lirik, Produser: Beyonce
Komposer, Penulis Lirik: Damini Ogulu
Produser, Insinyur Rekaman: P2J
Produser Studio Tambahan, Sutradara: Derek Dixie
Komposer, Penulis Lirik: Richard Isong
Insinyur Perekaman: Cecil Bernardy
Asisten Insinyur: Jenna Felsenthal
Insinyur Pencampur: Stuart White
Asisten Insinyur: John Cranfield
Insinyur Utama: Colin Leonard
Produser Eksekutif: Beyoncé Knowles-Carter
Lirik dan terjemahan
Asli
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
Terjemahan bahasa Indonesia
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
Tubuhmu istirahatlah o
Papa beritahu pikin o
Tubuhmu istirahatlah o
Tubuhmu istirahatlah o
Lidahmu mengaku o
Kepalamu benar
Jangan lupakan o
Shey, kamu mengerti konsepnya
Mereka tidak memberitahu orangnya (Ja Ara é, Ja Ara é)
Pergilah belajar pelajaranmu sendiri (Ja Ara é, Ja Ara é)
Semua orang terus mencari (Ja Ara é, Ja Ara é)
Untuk berkah ajaib (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Kau tunduk pada Lagos oh (Ja Ara é)
Jika kamu tidak mengenal dirimu sendiri, kamu tersesat oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Kalau kamu dapat uang, jadilah kawan oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo tidak ada yang suci, tidak ada rasul tidak (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Tubuhmu istirahatlah o (Kuro nbe)
Papa beritahu pikin o (Eh, eh)
Istirahatlah tubuhmu o (Sukuru ge ge ge)
Tubuhmu istirahatlah o (Eh)
Lidahmu mengaku o (Sonu)
Kepalamu benar
Jangan lupakan o
Shey, kamu mengerti konsepnya
Aku akan memberitahumu
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Hati-hati dengan mereka hyena
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Awas
Lihatlah sekeliling di semua tempat yang Anda kunjungi
Pertahankan pendirianmu dan tetap kokoh seperti Ogun
Awasi punggung Anda dan lakukan saja apa yang seharusnya
Jaga keluarga dan orang-orang terdekat Anda
Mereka tidak memberitahu orangnya (Ja Ara é, Ja Ara é)
Pergilah belajar pelajaranmu sendiri (Ja Ara é, Ja Ara é)
Semua orang terus mencari (Ja Ara é, Ja Ara é)
Untuk berkah ajaib (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Kau tunduk pada Lagos oh (Ja Ara é)
Jika kamu tidak mengenal dirimu sendiri, kamu tersesat oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Kalau dapat uang, jadilah kawan, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo tidak ada yang suci, tidak ada rasul, tidak (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Tubuhmu istirahatlah o (Kuro nbe)
Papa beritahu pikin o (Eh, eh)
Istirahatlah tubuhmu o (Sukuru ge ge ge)
Tubuhmu istirahatlah o (Eh)
Lidahmu mengaku o (Sonu)
Kepalamu benar
Jangan lupakan o
Shey, kamu mengerti konsepnya
Aku akan memberitahumu
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Hati-hati dengan mereka hyena
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Awas
Aku akan memberitahumu
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Hati-hati dengan mereka hyena
Hati-hati saat kamu pergi
Hati-hati di jalan pon de
Awas
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba