Lagu lain dari Young Jonn
Deskripsi
Produser: Jhay2nez
Vokal: Jonn Muda
Komposer: Gabriel Erogbogbo
Komposer, Penulis Lirik, Penulis: John Saviors Udomboso
Lirik dan terjemahan
Asli
(Kill Dem All)
Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (don't even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
(KillDemAll)
Terjemahan bahasa Indonesia
(Bunuh Mereka Semua)
Kompromi, tidak pernah semudah ini
Aku sendiri tidak merengek
Aku, aku tidak merengek pada diriku sendiri, uhn-uhn, uh
Makanan bagi satu orang adalah racun bagi orang lain
Jadi, saya minta maaf atas hal-hal yang saya lakukan sendiri
Ya ampun, aku sendiri tidak merengek, uhn-uhn, uh
Pikatlah oh (ayy-ayy), pikatlah aku (ayy-ayy)
Apa maksudmu bagiku (ayy-ayy), aku bahkan tidak tahu (oh-oh)
Bundaran oh, bundaran (oh-oh)
Balikkan aku oh, bundaran
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), sama seperti cintamu oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
Tapi terlalu banyak hal yang tidak mereka beritahukan kepada kami oh (ayy-ayy, oh-oh)
Aku tipe pria yang tidak cemburu oh (oh-oh)
Bukan salahku kalau aku terkenal oh
Ya ampun, ya ampun, oh ya ampun, ya ampun (ya ampun)
Astaga, astaga, astaga, astaga (ya astaga, astaga)
Jadi, masukkan aku ke dalam daftar teman dekatmu (daftar teman)
Tunjukkan padaku apa yang tidak dilihat orang (orang tidak dilihat)
Astaga, astaga (wah astaga, astaga)
Tunjukkan padaku apa yang tidak dilihat orang
Bagian belakangmu terlihat seperti huruf C
Wajah bagus, badan jelek, tipeku
Semua orang di tipeku, tipeku shi-
Tapi, jangan tinggalkan aku sendirian
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Aku, aku tidak ingin merengek pada diriku sendiri, uhn-uhn
Pikatlah oh (ayy-ayy), pikatlah aku (ayy-ayy)
Apa maksudmu bagiku (ayy-ayy), aku bahkan tidak tahu (bahkan tidak tahu)
Bundaran oh, bundaran (oh-oh)
Balikkan aku oh, bundaran
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), sama seperti cintamu oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
Tapi terlalu banyak hal yang tidak mereka beritahukan pada kita oh (oh-oh)
Aku tipe pria yang tidak cemburu oh (oh-oh)
Bukan salahku kalau aku terkenal oh
Ya ampun, ya ampun, oh ya ampun, ya ampun (ya ampun)
Astaga, astaga, astaga, astaga (ya astaga, astaga)
Jadi, masukkan aku ke dalam daftar teman dekatmu (daftar teman)
Tunjukkan padaku apa yang tidak dilihat orang (orang tidak dilihat)
Astaga, astaga (wah astaga, astaga)
(BunuhDemSemua)