Lagu lain dari Shallipopi
Deskripsi
Pemain Terkait: Shallipop
Komposer, Penulis Lirik: Crown Uzama
Produser, Insinyur, Insinyur Pencampur: Produser X
Insinyur Menguasai: Jrocs
Lirik dan terjemahan
Asli
Shalli-fucking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh-seh, seh-seh (wey)
Yo X (wey)
(Say) na so (na so)
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (ah-ni, so-so-na-so-so)
Na so (way)
Na so (say)
Na so, gi- (wey)
Anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss (confirm)
I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)
Make dem let make I breathe (no go dey)
No be today we come (ehn?)
E no get hot conversation wey we never gist (say?)
If you no like Shalli', you dey miss (clear road)
Verified Pluto cannabis (wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?)
To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)
If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?)
You know your body park well like lorry
Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)
I dey scarce if they're looking for me (wahala)
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)

Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze, you know (confirm)
Wey, life only easy for Mr. Eazi, oh
Life only sweet when you know the things me know (say)
Say na me them dey play for radio (clear road)
Na real life, say e no be story o (ehn?)
No be Juliet, I no be Romeo (say)
Hello baby ogbomo meji o
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Say, who dey? (no go dey)
Who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Who dey? (no go dey, wahala)
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Who dey? (confirm, wey)
Who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Who dey? (wahala)
Na so (na so)
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (a-nẹ so-so, na-so-so)
Na so (a-nẹ te-na, say na so)
Na so (ah-ne, pera say na so, na we dey manya, say na so)
Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss (confirm)
I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)
Make dem let man breathe (no go dey)
No be today we come (ehn?)
E no get hot conversation wey we never gist (say?)
If you no like Shalli', you dey miss (clear road)
Verified Pluto cannabis (wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?)
To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)
If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?)
You know your body park well like lorry
Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)
I dey scarce if they're looking for me (wahala)
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Yo X!
Gi-
Gi-, giddem
Terjemahan bahasa Indonesia
Shalli-sialan-popi, Presiden
Hanya satu Pluto Presido, mereka memanggilku Shallipop
Seh-seh, seh-seh (wey)
Yo X (wey)
(Katakan) na begitu (na begitu)
Tidak begitu (tidak begitu)
Tidak begitu (tidak begitu, tidak begitu)
Na begitu (na begitu-begitu-ri-begitu)
Na begitu (ah-ni, begitu-begitu-na-begitu-begitu)
Tidak begitu (cara)
Tidak begitu (katakanlah)
Tidak, jadi, gi- (wey)
Kapan pun saya, saya menembakkan tembakan saya
Aku bersumpah aku tidak pernah ketinggalan (konfirmasi)
Aku mendapat terlalu banyak, banyak, terlalu banyak, banyak tagihan di leherku (wey)
Buat mereka biarkan aku bernapas (jangan pergi)
Tidak, hari ini kita datang (ehn?)
E tidak menjadi perbincangan hangat yang tidak pernah kami sampaikan (katakanlah?)
Jika kamu tidak menyukai Shalli, kamu ketinggalan (jalan bersih)
Ganja Pluto terverifikasi (wahala)
Berbaliklah, biarkan aku memberimu dari belakang, sayang
Na jadi aku akan menamparmu dari belakang seperti papan sayang (ehn?)
Untuk menghindari Rencana B, rencanakan Rencana A dengan baik (wey)
Jika kamu tidak merengek-rengek seperti ogbanje (ehn?)
Anda tahu tubuh Anda parkir dengan baik seperti truk
GH seksi gadis yang tampak asing (konfirmasi, katakan)
Aku sangat langka jika mereka mencariku (wahala)
Na me dey totori tubuh mereka
Na me dey totori tubuh mereka (katakan, katakan, katakan, katakan)

Na me dey totori tubuh mereka (katakan, katakan, katakan, katakan, konfirmasi)

Tunggu, oya jangan stres seperti Baba Wizzy, oh
Tak seorang pun yang cocok menyentuh steeze saya, Anda tahu (konfirmasi)
Wey, hidup hanya mudah bagi Pak Eazi, oh
Hidup hanya terasa manis ketika kau mengetahui hal-hal yang kuketahui (katakanlah)
Katakan kepadaku mereka yang bermain untuk radio (jalan yang jelas)
Na kehidupan nyata, katakan e no be story o (ehn?)
Jangan jadi Juliet, aku bukan Romeo (katakanlah)
Halo sayang ogbomo meji o
Ngomong-ngomong, siapa yang banyak? Ngomong-ngomong, siapa yang banyak itu, ya?
Siapa yang banyak? Ngomong-ngomong, siapa mereka? (jangan pergi, sayang)
Siapa yang banyak? Ngomong-ngomong, siapa yang banyak itu, ya?
Siapa yang banyak? Siapa itu? (jangan pergi, wahala)
Ngomong-ngomong, siapa yang banyak? Ngomong-ngomong, siapa yang banyak itu, ya?
Siapa yang banyak? Siapa itu? (konfirmasi, wey)
Siapa yang banyak? Ngomong-ngomong, siapa yang banyak itu, ya?
Siapa yang banyak? Siapa itu? (wahala)
Tidak begitu (tidak begitu)
Tidak begitu (tidak begitu)
Tidak begitu (tidak begitu, tidak begitu)
Na begitu (na begitu-begitu-ri-begitu)
Na begitu (a-nẹ begitu-begitu, na-begitu-begitu)
Na jadi (a-nẹ te-na, katakan na begitu)
Na jadi (ah-ne, tapi bilang na begitu, na kita dey manya, bilang na begitu)
Tunggu, wey (katakanlah) kapan pun aku menembak
Aku bersumpah aku tidak pernah ketinggalan (konfirmasi)
Aku mendapat terlalu banyak, banyak, terlalu banyak, banyak tagihan di leherku (wey)
Biarkan mereka membiarkan manusia bernafas (jangan pergi)

Gi-, gidem